Wait for it π€£π€£ #viral #funny #bestcomedyskit #comedy #couple #skit #relatable #explore
ADVERTISEMENT
Comments 100
frΓ©dΓ©rique_weiss:
Brotherhood is soo proud of you osha!!!ππβ€
More Like This
0:34
Pepsi Took Some Inspiration Here
Film and Animation
52.2k
0
0:28
Wait for it πππ
Film and Animation
14.4k
0
0:11
Of course π€π
#motherdaughter #mumcomedy #maverickmother #mumedy #lifewithkids
Film and Animation
6.4k
0
1:29
Holy war in Gangs of New York #shorts
Film and Animation
24.0k
0
1:37:17
θ±θ
εͺ½εͺ½ EP187 δ»₯ζδΉεο½The Mother of the Tofu Family
Film and Animation
839
0
1:37:07
The Billionaireβs Lunchbox (Full Episodes 1β25)
Film and Animation
2.9k
0
0:20
What if zenitsu die #demonslayer #anime #animeopening
Film and Animation
68.1k
0
0:53
Grandpa vs. Robot! Who will win
Film and Animation
10.0k
0
You've reached the end
Brotherhood is soo proud of you osha!!!ππβ€
Nice move my guy. Any guy who marry more than one is always respected
Kevin Hart tall for where naw π
I just like stevo sef He dey give me Especially when he shout"shut up"
How Kevin Hart take tall again?ππ
Since when Kelvin Hart became tall. These girls can qualify person when dem dey like even when the person no get the quality.
Omo na waiting just fit them π π Them go get serious date they admire another guy just imagine life
Omo Stevo just Dey give me joy with hin facial expressionππ
Kevin Hart is actually short
If at all ππ She dey craze
This one dey craze ooo sha kelvin hart tall this girl na mumu
I was waiting for his revenge tho ππππ
Guy you always deliver ajeh
U Dey use ur life Dey play with fire. Shut upπππ
nah why i lyk stevo stevo dey always dey active ππππ
Kelvin hat and tall in the same sentence π
Stevho no dey ever disappoint me
Na Stevo u dy use such play withβ¦ Lol. OTILOR π
Can anybody wake me awake πππππ
Are you coming or Notπππ