Carterefe told Kolu to go back and finish his food ππ₯ wait for Kolu reaction#carterefe #kolu
ADVERTISEMENT
Comments 35
hortensepoirier453:
Omo I hail Carter efe oo...cus how hin take dey hear kolishβ¦
More Like This
1:30
Awajanifanya chochote
Comedy
246
3
0:59
#foryou #dance #funny #shorts
Comedy
20.5k
100
3:00
Two Beautiful Ladies, But Only One Won His Heart
Comedy
2.7k
39
3:00
HE ABANDONED MEβ¦UNTIL HE LOST HIE WATCH #movie
Comedy
11.5k
11
20:41
Ignorance Epsd 148
Comedy
4.3k
100
1:16:10
Street side cook | Man pressure bingy | goat head vs mad man
Comedy
1.7k
0
1:29
πππ€£π€£π€£ Wonder If She Learn Inna Deh Klaaass Yah......#MiSpinalChest #Ivany #Rosalee #Viral
Comedy
8.7k
100
0:39
Am i the #1 Spice king? πΆοΈ
Comedy
17.7k
100
You've reached the end
Omo I hail Carter efe oo...cus how hin take dey hear kolish language ππ
Spilt for him food ,he go comot ππππ
Which day person go hear wetin kolu dey talk self ππ
I no understand wetin kolu dey talk
Kolu just dropped a rap verse
Talk ahm again na Carter ππ
Carter dey put kolu for talk Make them no kill each other for live streaming one day. The sweet part be say efe dey understand watin kolu dey talk ππππ
Omoo. Watin dis guy dey talk.. Carter dey try oo
My super star koluππππβ€β€β€β€
I swear, I heard what Kolu saidβ¦ though I had to replay like 4 times sha.π
Everywhere good πππ
when you forget you had a deal with the gods
my man para finish still chow him food like boss
Kolu dey enjoy
In every situation a person found he or herself God always give the person who can understand the person
E go take 41 days fasting and prayer before u fit hear kolu π
π π π
Kolu dry Para ogaπ
ππππππππ
You forget to shout Jesus