CHELSEA 3-0 AC MILAN | JOAO PEDRO 2 GOALS | CAICEDO VOLLEY | MATCH REACTION & GENERAL ANALYSIS
Sign in to join the conversation
Best defender in seria A him name na palestrA when he play u shout AA lines de cry 😂😂
Why is no one talking about quenda that guy is good
Palestra too good Abeg 🙅🏾♂️
Palestra nah baller 🔥 🔥
That Tawaiiii from Caicedo was 🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Coach Bi 😂 Omo your videos dey cure depression 😂❤️
Adika with your head like Jude as in how na 🤣🤣🤣🤣
As Caisedo wipe the shot I just hear gboom ooo💥
The past game was evident he was building that defense
Number one receptionist for ikoyi😂
Marco palestra is insanely good fr 👏
Coach Bi international one time 🎉
The way wey palestra dey take arrive for final 3rd ehn… I come dey wonder if na striker
We're cooking coach 😋, the best players have not started yet but the food is already smelling 🥱😌😋
We dey Game This Season Aje Blues everywhere thier mind go dey Up Chelsea Forever 💙
Football dey draw like ogbono 💙
Amori didn't see it coming 🤣🤣🤣
Tawaiiiii tawaiiiii this season 💙💙💙💙💙
I always enjoy your after match Analysis Reaction may God Almighty continue to bless you sir.
Sir this your video de give me joy oooo 🎉❤ 😅😅😂