Fun Moments With FCT Minister, Nyesom Wike And Davido π
ADVERTISEMENT
Comments 100
nehaganesh976:
Davido is a wise man i swear
More Like This
18:35
KITANA [EP 64] Traditional Movie β£οΈβ£οΈβ£οΈ #pasarbrand #pasarfilms #africa #love
Entertainment
4.1k
0
1:38
Ndoto yakila mwanaume kwa mke wake πππ #babaanjera
Entertainment
3.5k
0
53:07
P9 | Mabhinya akauraya Lucky | Jose Alfonso
Entertainment
373
0
0:31
Mongoose vs Western Diamondback β Who Gives Up First? π±π
Entertainment
15.9k
35
0:13
#bts
Entertainment
2.5k
2
0:20
Send this to a Christmas lover who would absolutely get one ππ #christmas
Entertainment
102.8k
98
25:24
FAMILIA Full episode [ 27 ] #love
Entertainment
8.5k
100
0:15
That plot twist thoughβ¦ π #students #schoollife #teachers #schoolmemes
Entertainment
16.4k
100
You've reached the end
Davido is a wise man i swear
No enemies in politics πππ
Una see those una dey die for....
Na davido fit this Nigeria π³π¬ politicians
Omo lomo.... E quickly turn am to play sharp guy
Make uns hear wike voice, sounding like a V12 turbo engine ππππ
Abeg mr wike na play Davido dey play o before u go say federal road don pass the whole osun state π
This is the real βdonβt die in their warβ
Davido is lovely and respectful.
Him get luck π..... Court for show adeleke the wikematic tactics π
Obo Rolling to da top. Lovin this Dude. Wike da Simple lion.. Nice time Son. Obo Nwata kwochaa... Ya na eze mmuo erikoo.
Davido has Igbo and Yoruba blood.Wise guy,no enemy,
Chai Davido dem say WIKE no dey forgive ooooooooπ π
This is fun and how election should be but deep inside of them are the all happy and take it as a game? No, but David is fun π
That "okaaay, okaaay" wey Wike dey talk so carry weight oo... πππ
Davido quickly realized that most Nigerian politicians are crazy and that they thrive on rigging elections and on corruption, especially Wike and APC politicians. So crazy.
I have watch this video more than 20x
Father and son, live goes on β€β€β€
Davido for Nigeria, na him fit Nigerian politicians.
Judiciary loading π