Get social with us on our platformsβ¬οΈ YouTube: https://www.youtube.com/@Comedian_bazzy Follow my Facebook page / Bazzy page Follow on instagram / Comedian Bazzy / Add on WhatsApp https://whatsapp.com/channel/0029VaAxd423gvWQdbD6t53A #explore #viral #youtubeshort #brainjotter #standupcomedy #wizkid #naijacomedy #comedy #premierleague #funny #destinyetiko #davido
ADVERTISEMENT
Today we be cityboys dem go see movement ππππ omo
You see waiting pass you bazzy, run first oh I no give money to drop if them hold or carry you go oh
City boys movement.... Bars.
Bazzy Don Jam Weting Pass Amππππ I Love This Comboπ―β π
I had a good laugh here. Now this is what I call content!!
Cultist vs bandit π
ππππ na terrorists go come oooo, from bush ????ππ
Make everybody leave bush keh run ooπππ
Bandit is the beginning of him wisdom ππ
If you hear live the cow for bush just dey come with our gang just run for your lifeππππ
Today Shot down,today we are city boyzπππππ
Aboki forever no be ur mate ooo, just call those that are inside area forget bushes oneπ
My kogi boy don start again.. which one be leave bush make una come cityπππ
MEN MOUTH BABA BAZZY I NO GREEπ
For the first time, he heard bandits were coming and he ran. πππ He is the original "very anyhow person" of this skit. πππ
Last last you jam who pass youππππ
This video is everywhere oβ¦. E just day follow me and I canβt resist watching, when madness jam craze πππ thenβ¦
City boysπππ
Leave bush come town π
Bush don over streets πππ