Compound Palava 😂
ADVERTISEMENT
Comments 100
davimiguel_silveira:
Top fans gather here😂❤
More Like This
0:12
#dialogue
Film and Animation
45.1k
100
0:17
Jake Gyllenhaal forgot Dennis Quaid were in the same movie
Film and Animation
51.8k
0
0:16
I really need to pick one carefully #zenlesszonezero #zzz #ellenjoe #zzz606 #chibi
Film and Animation
13.1k
0
0:30
مغامرات خيالية بالكرتون: حماية الدببة اللطيفة!
Film and Animation
99.5k
0
1:04:59
ABATTOIR SEASON 6 || EPISODE 13
Entertainment
19.1k
100
0:30
Topper Guild Exposed Rumi’s Evil Twin😳
Comedy
6.6k
21
2:57
Are you afraid of your tough father-in-law?#movie #edit #foryou #funny
Comedy
102.9k
100
0:33
傷害不高,侮辱性挺強!#shorts #搞笑 #反轉
Comedy
6.2k
0
You've reached the end
Top fans gather here😂❤
Soapy remove himself for wahala quick 😂😂😂
Good lines and rhythm ❤😂😂😂😂
omo dis one hit differently ooo😢
You take belle hold your husband now you and the pikin dey suffer 😂😂😂😂
Baba beji no dey disappoint If e touch New York e go touch Moscow 😂😂😂
Soapy say abeg oooo 😂
Who is waiting for him to talk about the one that is gyming 😂😮😮🎉
It is always danburuba
Soapy no need wahala 😂😂😂😂
Baba ibeji na olamide rhymes full every where
Everybody just dey collect stray bullet 😂
My mentor I dey with you 😂😂😂
You could be my heaven baby, for you wer no go make heaven 😂😂😂
Ashawo wey don retire naa kpomo Dem dey sell😂😂😂
Soapy nah werey 😂😂
Baba beji get wahala too much 😂😂😂😂
Na once SOAPY shout "Abeg o" 😂
A message well passed through skit 😅 Kudos to you guys 😊 More grace 🎉🙏🙏
Omoooh everybody collect one by one 😂😂😂 You fit dey do tiktok challenge make you dey face challenges 😭😂😂😂