E don burst again 😂😂😂 part 1
ADVERTISEMENT
Comments 45
martin_hayes:
The $25 loud 😂😂😂😂
More Like This
14:54
TAJIRI NA MKE WA KIJIJINI EPISODE 13: MUME HAJARUDI
Comedy
1.2k
93
58:01
NEW 2026 ERI SITCOM MEWEALTI - መዋዕልቲ' PART 133(BY BRUNO)
Comedy
4.2k
0
1:54
Whatever you not around she make me sitting outside to eat # VIRAL😀😃😄😁VIRAL
Comedy
11.2k
0
3:01
He Lied About His Village Trip
Comedy
4.0k
0
0:29
Joe Pesci Actually Bit Macaulay Culkin on Set?!
Comedy
20.5k
0
1:32
一個家最怕的不是有人懶,是有人演! #家庭 #寫實#情勒#裝委屈# #大熱門 #劇情反轉
Comedy
4.1k
0
3:01
UNKNOWN UNEXPECTED WOMAN #youtubeshorts
Comedy
4.1k
27
2:40
Maa jesi saas❤️ #viral #studio #shorts #youtubeshorts #family #explore
Comedy
128.0k
0
You've reached the end
The $25 loud 😂😂😂😂
Lol skeleton get wahala ooh
skeleton mater they tire meooo🤦🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🙆🤣you go cry no worry body go tell all of unna no worryooo🙎🤣🥺
Parkaly bring your mind down oo, skeleton na new taker, skin full ooo
Skin full, bro❤ 😂😂😂😂😂
Omo this script is the best 😂BHA Wetin Dey carry me come YouTube be this I love una vibes 😅
I swear skeleton na wahala person you be
All of Una for that AP Una be Germans….Norwich Diamond bless Una soul from Germani
Skeleton na new taker…..body still full😂😂💔
Na me 25 dollar😂😂😂Jesus omo
I remember when daa $25 be like multi millions. But now...😢 Chai...! These life no real ♎ ⚖️ 🤔
I love this skeleton vibes
This one way I no day see chairman girlfriend again
Why be say all of them they para dey vex for each other........
Skin full my guy
Skin still full 😂😂😂😂
Who is this lady again wetin happened to our Lady of the house
Skeletons 💀
Na me 25$ 😂😂😂😂
Skin full body massage 😂😂